6am In Lagos Lyrics – KayDee

6am In Lagos Lyrics by KayDee

Yeah…
Hmm…
6am in Lagos baby
Okay…

No Rolex but it’s my time…
Steady on my grind
They wan drag me God Dey my side
Upcoming but on demand

Your girlfriend told me I’m the man
Better watch your back
I’m the new sheriff in town
Elemi de lo ma last

So lemme know where you Dey stand
Used to be in church, I Dey with drum dey drop the beat
Now I Dey studio for night and day dey hop on beats
See I no like talk, you get issues we jam for street

You wan dey form boss na ogbeni flex muscle joor make wе see
Alaye, swa, you no Dey my lane
Alakori bе like you don dey craze
Doings yapa ode fe fa ra we

You no get cash but you wanting to flex
Savings account omo who you impress
You cannot measure, I’m simply the best
No go do something wey you go regret

Me I don’t trust n#gg#s, y’all are snakes and fakes and frauds
Werey pe hoodie ni polo Gee you cap a lot
See I put in work on a daily to get results
So when I blow and kill them shows in a few years you no go shock

Ice on your neck but it’s panda
Fake designer oni prada
You wan dey beef una father
Owo Baba ijebu ni joor dapada

They don’t all love you when they call you bro
Get me a wheelchair I can’t stand these hoes
Still on the road steady making this dough
One man army and I’m ready to go

E file ko cook… Olopo isonu
Cooking up beef but then Magii to sonu
You do not know me like bandits in Borno
And that sh#t is on you

Step in and pull of a madness
Got a couple groupies out there
I come alive in the darkness
Your boo wanna meet me

Your fave wanna be me
You can never beat me
Chop life, now we living
Tohib rang me up and said mashallah my brother we Finna make it

And I’m like amen my brother but right now this girl here dey shake it
Shey ibadi lo to yii
Omo yen ma’n wo mii
O dan p’ofe do mi

Iru kileleyi
Something must kill a man but
Oloun ma je ke payan
E ti lo, ki le ba bo

A’be tun ti lo daran
If you try cross me like pogba,Man U’ll start seeing red like Mata
I don’t be bothered with these n#gg#s cause y’all really no dey matter
Got myself a new boo, got myself a new tool

I don’t know if you ready but Aswear my ep is coming soon
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

KayDee Lyrics – 6am In Lagos

KayDee

6am In Lagos