Ye ye o
Ya ya o
Badaman so clean and am on gaaad
Shey na you dey beh ur papa
Shebi dem talk say we no go pass
Now me and my gees we fly first class
Owo ti de now dem dey famz o!
Shamayaya to my place
Bring all your friends to my place
I want spend money molowo ghon ni (2×)
Omo is plenty plenty
Plenty ye ye ye(4x)
Have got cash on me
Johnny deng ice on me
Dior bags on me
Molowo gohn ni
Have got cash on me
Johnny deng ice on me
10 billion cash on me
Molowo gohn ni
Either u laugh or u no laugh
U no fit to kill my vibe
U dеy form bad guy but u no want die
I get guys wey galant ola of lay lay nah my guy
Shamayaya to my placе
Bring all your friends to my place
I want spend money molowo ghon ni (2×)
Omo is plenty plenty
Plenty ye ye ye(4x)
Have got cash on me
Johnny deng ice on me
Dior bags on me
Molowo gohn ni
Have got cash on me
Johnny deng ice on me
10 billion cash on me
Molowo gohn ni
Find more lyrics at westlyrics.com
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Ritchie Valens – Donna
Now, Now – Friends With My Sister
Olywizzy Lyrics – Plenty