Alewa Lyrics – Iam Rock

Alewa Lyrics by Iam Rock

#Intro
Hmm yeah yeah!
Ha yi yah!
Romantic uh yeah!

#Verse
I like de bumper
You dey gimme knockout
No be late o

Make you gimme chocolate o
Way to Puerto Rico
Make we to tori to
Yɛnkɔ Puerto Rico. (Ahh ah)

Me pɛ Kokoriko
Ko! Ko!
#Chorus
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)

Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Yeah heh)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)

Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Hmm)
#Verse

From Ghana to London
Dem dey wonder where you come from
When you pull up in the Phantom. (Yeh)
See, they want to take you for a ransom. (Yeah)

Anything you wannnt, I go give o
Girlie when you whinnnne, I dey craze o
Hooo yeah
I dey maya bebe. (Bebe)

When you move dah body. (Body)
See, dey calling my name. (My name)
Buh I no go mind nobody. (Body)
Fii mi le.. Jare o

Fi mi le ja jare ooo
Yɛnto adonko. (Donko eh)
Ka nea wo pɛ, mɛ yɛ wo dondo oo. (dondo o)
#Chorus

Dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Yeah heh)

Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Hmm)

#Verse
I like de bumper
You dey gimme knockout
No be late o

Make you gimme chocolate o
Way to Puerto Rico. (Puerto Rico)
Make we to tori to. (To tori to)
Yɛnkɔ Puerto Rico. (Puerto Rico)

Me pɛ To tori to. (Kokoriko)
Babe fa ma me. Fa ma me oo! Fa ma me. Ah!
Babe twe ma me. Twe ma me oo! Twe me me. Yeah!
Babe fa ma me. Fa ma me oo! Fa ma me. Ah!

Babe twe ma me. Twe ma me oo! Twe me me. Yeah!
#CHORUS
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)

Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Yeah heh)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)

Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Hmm)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Iam Rock Lyrics – Alewa

Iam Rock

Alewa