As e dey be Lyrics – Khameleon

As e dey be Lyrics by Khameleon

Too much barz with no bald head
The future is now
Nothing come out for there talent when dey ain’t got focus
Dem been dey think say dem go blow once dey don run go lagos

I’m a son of anarchy my flows dey come with chaos
They said I’m nobody, said I ain’t got plans
Ah no be drake but still I’m filled up now with god plans
I’m a demon I’m so deadly like a gun shot

I always take off from the peak(preek) i’m like a c#m shot
If no be people wey dey owe me who be dangote
If no be for my village people shey the raba for dеy
If no be for my eye problеm this g for pay

If no be say this kpalas dem dey no dey cover down again shey the hustle for dey pay bro
To dey sing song no be there e end oh
I’m like a King Kong I need nobody help though
I’m always eager to be bigger call the n#gg# galadima

Damn
The society is f#cked up
But that don’t mean that you can’t get to the point where your enemies no wan make you reach
Yeah the devil is a b

For the street, better use your head pan
And beware of black van
G boys mellow down
You’re not the only one that got to hustle for the pay

I’ve been through sht cause life is like a suckaway
Ah go shock my village people cause the fire dey
Ain’t talking Faraday
Bad vibe, no go knack my jam inside filling station

Real disaster wey fit reduce population
I disvirgin instrumentals before prostitution
No be every you see smoke wey bole dey
And if you never come on board no follow ncoro way

For pH city
No be everywhere dem dey set compass
No go dey corner bannie where bad boys don kprass
Because the bannie fine scarrer, she dey burst eye glass

You still wan come pass
This guys wey there eyes don red pass zobo
Obtain the olodo, the Polo and the kobo plus the bannie wey you follow
They addicted to the boy like arizona

Turn her on, spread her legs wide like Corona
Straight to the middle with the jumbo I give her the combo
She’s screaming hallelujah
We live in a world of the kill or be killed

The rich and the poor
You better make it rich or you face the judgement
The ruthless government
I’m not the world best

I’m off the contest
You feel me bro
I’m inflicting the pain of all the victims of rape to those that said my music cannot make it to the top of all the music in this category
Ma amigo

I’m bout to burst your ego
I’m bout to let you know I’m not that gee from poto rico
I’m bout to give my heart and make sure that it burst your logo
The wisdom don dey choke me

I’m hotter than volcano
You better step back I’m erupting
I’m harder than the devil so we never want collision
I’m an angel of nobody

Overwhelming when I thought of how to get a human body then I gotta read psychology, biology, I found out something Funny though, the glory hole For satisfaction
I know prolly thinking I’m a Cyborg
At times i ask god
If redemption will be possible

I give you my soul, put it Straight into your heart
Now my time is elasping
My dream is collapsing
To loose is the last thing

The money no go pass me
Jar bless this beat, as e dey be bro
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Khameleon Lyrics – As e dey be

Khameleon

As e dey be