Back 2 Sender Lyrics – Boyyblink

Back 2 Sender Lyrics by Boyyblink

Dem don come again o
Winchi winchi dem no gree me rest o
Oh oh oh
Dem don come again o

Village people don enter my yard o, but anything dem do say
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)

Back to sender (back to sender)
I say Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)

Go back to the sеnder (back to sender)
BRIDGE
E don rеd
E don be

E don cast
Halla mah name you know!
RAP
Anytime when i wan rap everybody must to lap

Na so dem talk, talk say me i don dey mad
I say how, dem say omoge i too dey brag
Make dem talk!
Shebi na them wey get their mouth, anytime when i talk everybody go dey laugh but ’em

Walahi make dem no cross my line cuz if dem cross my line na them go chop and die
SOLO 1
See me see trouble
Omo see level

Wetin dey sup o
E don happen o wor wor
CHORUS
Back to sender (back to sender)

Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
I say Back to sender (back to sender

Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Go back to the sender (back to sender)
SOLO 2

Mama mi wombolobo
Papa mi wombolobo ey
Sister mi wombolobo
Brother mi wombolobo ey (*2)

Dem don come again o
Winchi winchi dem no gree me rest o, oh oh oh
Dem don come again o
Village people don enter my yard o, but anything dem do say

Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)

I say back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender)
Back to sender (back to sender (back to sender)
Go back to the sender (back to sender)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Boyyblink Lyrics – Back 2 Sender

Boyyblink

Back 2 Sender