Bayo Lyrics – Slimboo

Bayo Lyrics by Slimboo

Slim…..boo
I don try oh hustle for the street , hustle for the ego
Hustle wan chop me five years for school with hard labour my
n#gg# we press we no de sleep oh …dem dey talk they say

They say we no fit blow dem say we no reach oh .dem say who
Dash monkey banana no lile oh i knelt down in my room i talk
To my maker, oluwa i de wait your reply oh
Cashout e sure for us oh oh

Cashout e sure for us oh oh
Bayo bayo bayooo..oh oh
We must meet our joy , we don meet our joy oh yeyeye
Alert e wey de knock phone titi kaikai eh

On god i trust and i go , no be kaikai ahh
Ayo bamilo oh ore telemi eh , blessings follow me dj stupor oh..
I don try oh hustle for the street hustle for the ego hustle wan
Chop me five years for school, with hard labour my n#gg#

We press we no de sleep oh….dem dey talk , they say we no
Fit blow , they say we no reach oh they say who dash monkey
Banana no lile oo i knelt down in my room i talk to my maker
Oluwa i de wait your reply iiyooh

Cashout e sure for us oh oh
Cashout e sure for us oh oh
Bayo bayo bayooo oh oh
We must meet our joy , we don meet our joy oh yeyeye

Di stupor omo dmw bayo bayo titilailai bayo baddest
Boss b red bayo , boss hadidi bayo oti worldwide bayo
Sapez lounge bayo ,timozino bayo , fedolino bayo
Gtc oh bayo , whytemagic bayo conferendo ti bayo

Zaga benz bayo , magicpoint bayo afro mila bayo
Agbagbaya gang bayo, e&e bayo uts exclusive bayo
Pd magic bayo, ravy nation bayo , osinachi bayo
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Slimboo Lyrics – Bayo

Slimboo

Bayo