Big Girl Lyrics – Seyi Shay

Big Girl Lyrics by Seyi Shay

Its kel p vibes
I no wan come dey do yanga
Melanin popping bilioto (oh no)
Before you talk make you observe

Don’t let me display (oh oh no no no no)
See money wey full for the bullion van (oh no)
I say before you talk jo wo rora ma look face (oh no no no no)
Cause man dem a know say

Big girl, i be big girl
Big girl, i be big girl
Big girl, i be big girl oh
Cause i depend on me

Big girl, i be big girl (big girl uh)
Big girl, i be big girl (big girl oh)
Big girl, i be big girl oh
And i depend on me

Ehhhhhh (big girl)
See anywhere where i dey
Ehhhhhh (big girl oh)
Bere lowo adе

Ehhhhhh (big girl)
See anywhere wherе i dey dey dey
Ehhhhhh (big girl oh)
See anywhere where i dey

I no dey bother nobody now
Bere lowo ade
Their money can’t do me nothing now oh
International somebody, dem want to follow me gum body oh

Moti de america ah
Too hot dem no fit handle that
Ohhh melanin popping billioto (oh no)
Before you talk make you observe

Don’t let me display (oh oh no no no no)
See money wey full for the bullion van (oh no)
I say before you talk jo wo rora ma look face oh (oh no no no)
Cause man dem ma know say (man dem ma know say)

Big girl, i be big girl
Big girl, i be big girl
Big girl, i be big girl oh
Cause i depend on me

Big girl, i be big girl (big girl uh)
Big girl, i be big girl (big girl oh)
Big girl, i be big girl oh
And i depend on me

Ehhhhhh (big girl)
See anywhere where i dey
Ehhhhhh (big girl)
Bere lowo ade

Ehhhhhh (big girl)
See anywhere where i dey dey dey dey
Ehhhhhh (big girl)
I depend on me

Big girl, i be big girl
Big girl, i be big girl
See i be big girl ,sisi
Big girl, i be big girl oh

Cause i depend on me
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Seyi Shay Lyrics – Big Girl

Seyi Shay

Big Girl