Bigger Picture Lyrics – Young Viki

Bigger Picture Lyrics by Young Viki

Oh Dibidaba
Dibidaba dabadaba
Ah ah eh eh ah, Ah ah eh eh
Time wait for nobody eh

Even if i fall i go still dide
Many runners waiting to get the baton
So emi gan gan o ma ni sunle
We struggling everyday just to get the mulla

If no be money matter me go see you later
I’m back again,back again and stronger
Now my people go dey feel me better
All i see is the bigger picture

Na why me no dey foh
Dem say no struggle no success
Na person wey work go chop
K’araye ma pa kadara mi da

Eda mi jekin rire gba
Ori gbemi de bi ire
Eso rere mo fe lo ja loke oh
All i see is the bigger picture

Na why me no dey foh
Dem say no struggle no success
Na person wey work go chop
K’araye ma pa kadara mi da

Eda mi jekin rire gba
Ori gbemi de bi ire
Eso rere mo fe lo ja loke oh
I got lot of things on my mind about the bigger picture

No be say i dey rush but be like say time tin lo
Eyin na mope aye n yi lo bi opa ibon
Den say na turn by turn
Then, when e go be my own turn

I wan dey sign endors#ment deals
I wan dey live that lifestyle wey deh my bucket lists
Make this drop of money turn to river of cash
Make i get that connection wey go make this hit smash

Ah ah eh eh
All i see is the bigger picture
Na why me no dey foh
Dem say no struggle no success

Na person wey work go chop
K’araye ma pa kadara mi da
Eda mi jekin rire gba
Ori gbemi de bi ire

Eso rere mo fe lo ja loke oh
All i see is the bigger picture
Na why me no dey foh
Dem say no struggle no success

Na person wey work go chop
Eda mi jekin rire gba (Oh yea)
Ori gbemi de bi ire (Just call me Viki o)
Eso rere mo fe lo ja loke oh
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Young Viki Lyrics – Bigger Picture

Young Viki

Bigger Picture