Billionaire’s Dream Lyrics – Osi Maria

Billionaire’s Dream Lyrics by Osi Maria

Billionaires Dream
Liza due kpa
Go far from me
Eyes dey red

Coz my people still wait for me
E go sure for me
Say a prayer for me
Put together all this pain go be testimony

I Dey on my Jameson trips
And i never know their wish for me
Whatever themma plan
Jah make sure

Make i no fall
Fake friends wanna snitch on me
Hustle Nkemjika
As i dey grind dey hustle

Make i find better
Make i no diе young
For the street matter
If you chop my kpa

Omo na big para
So me say
Nеver let me me fail
Coz dem dey pray make i fall from Grace

But my head too strong
Trying to survive and live
So many things wey dey go through my head
But i know say

Man wey dey chase my race
For this grace man still dey go
High high high
Me i never know what dem wish

But man no go fall from Grace
Footballer nabi Okocha
I don dey chop life no be today sha
Ozao nwu kpawo

Make U hear me sha
Iseh Dey for river
God dey for heaven
But Bible meh gwomeh believe what you know sha

Make i no jam obstacle
Akateh dwifa ku
Dem no go chop my knuckle
Coz man never stumble

All of them put together man never fall
Yeh
Yeh
Yah

Man never fall
I Dey on my Jameson trips
And i never know their wish for me
Whatever themma plan

Jah make sure
Make i no fall
Fake friends wanna snitch on me
Hustle Nkemjika

As i dey grind dey hustle
Make i find better
Make i no die young for the street matter
If you chop my kpa omo na big para

Hustle Nkemjika
As i dey grind dey hustle
Make i find better
Make i no die young for the street matter

If you chop my kpa omo na big para
Never let me me fail
Coz dem dey pray make i fall from Grace
But my head too strong

Trying to survive and live
So many things wey dey go through my head
But i know say
Man wey dey chase my race

For this grace man still dey go high high high
Me i never know what dem wish
But man no go fall from Grace
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Osi Maria Lyrics – Billionaire’s Dream

Osi Maria

Billionaire’s Dream