Chakra Lyrics – Bill Breezy

Chakra Lyrics by Bill Breezy

Chakra
Shay it’s me you want
Only my loving you want
Baby baby, susu susu

Only me you wan
I go die for your love
Tell my mama, tell my papa na you be the one
My papa, no other one feat be like you

I dey craze who born me, who born them
Shay dey send you, no go allow me
Allow me change am for you
Na my baby, she be my baby

Waka anyhow for am, kill persin for am
You be persin pekin, no dey near am
Cause I feat kill persin pekin for am
I go kill persin kay someone for my baby

Chakra chakra she dey open am, open am for mе
Turn am, activate am for me
Self sеlf make you check am self, check am self
Check your self, you be he-goat

You be she-goat abi, check yourself
Fore you wreck yourself, mind yourself
Wetin concern you concern me abi
Choo choo na so you dey do

Na so you dey be, na so you be abi
No dey concern you, dem send you
Tell dem you no see us, you no see my baby
You no see us, you no see me

Why you dey talk choo choo, for my matta for my matta
For ting where no take concern you
Only she chakra chakra
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Bill Breezy Lyrics – Chakra

Bill Breezy

Chakra