Comport Lyrics – Geezyshore

Comport Lyrics by Geezyshore

Big life
[For us
Hate me?
[For what?

Big dreams
[On God
Catch cruise
[For sure

Work hard
[Then ball
Cash out
[Comot

If you try me?[You fall
Focus
[Comport
Comport

Comport
Comport
[You no dey see my face
Comport

Comport
Comport
[You no dey fear my face
Comport

Comport
Comport
[You no dey see my face
Comport

Comport
Comport
You better use your head
You no fit start to dey bother my life

When brother man eye dey red
Your matter to me na dead
Any man wey go f*** up
Shey you know the talk

That n**** go first collect
Because the street na the school
You go hear the topic
Na you way go learn the rest you get the jeck

As e be for front see nobody go kolobi my joint
If you try me, Omo you s*** for church
I go treat your f*** up you go deport
Shey na the Gomez way carry me report

I go reset him settings to default
But incase you been looking for comfort
Better behave yourself
Better comport

[For us
Hate me?
[For what?
Big dreams

[On God
Catch cruise
[For sure
Work hard

[Then ball
Cash out
[Comot
If you try me?[You fall

Focus
Comport
Comport
Comport

[You no dey see my face
Comport
Comport
Comport

[You no dey fear my face
Comport
Comport
Comport

[You no dey see my face
Comport
Comport
Comport

This na for n****s way been no believe say the n**** go make am even from the scratcht
His na for shorties way been tell me say them no like as I be, we no even be match
Now I dey move on a steady and they know I’m ready, Na why them want try to re-patch?
Una dey mad!

April fooling all this werey
Na their matter now I dey March
I drop them in flats

You cannot play with the Godzilla
What I be doing, I’m doing
I’m drilling the beat so you know I’m a drill killer
The big jigga

I blow your mind like a minesweeper
Na me go break down your stamina
If you want cast you can star me na
If you want cast you can star me na

[For us
Hate me?
[For what?
Big dreams

[On God
Catch cruise
[For sure
Work hard

[Then ball
Cash out
[Comot
If you try me?[You fall

Focus
Comport
Comport
Comport

[You no dey see my face
Comport
Comport
Comport

[You no dey fear my face
Comport
Comport
Comport

[You no dey see my face
Comport
Comport
Comport
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Geezyshore Lyrics – Comport

Geezyshore

Comport