Currency Boys Lyrics – Illbliss

Currency Boys Lyrics by Illbliss

Wetin i go do with all these all these naira men (naira)
Wetin i go do with all these all these dollars men (dollars)
Wetin i go do with all these all these pounds men
All these all these money men

All these all these money men
Wetin i go do with all these all these naira men
Wetin i go do with all these all these dollars men
Wetin i go do with all these all these pounds men

All these all these money men
All these all these money men
Ten years in the game eldee got lots and sh#t to show for it
Big boys, big toys, big crib, big banks with holes in it

No be say i just fade (no)
They be get money here i dey come collect
Your christmas bags your shoes
I go send am i no forget

Never to rest
No be to flex
If you look my watch you go blind
In a few more years jayz go begin see me

If he dey look him behind
No be hotmail
No be yahoo
Clean boy no dey run from police

Im a business man
With a business plan
And a bank account for swiss
Ah ah ah ah

See the kind moto we dey drive
See the chick wey comot from the ride
Eldee just hold in side
Paper chasing all the way from lagos

Up to atlanta
Youll hate, but you can’t beat me
No matter how much you *** and hammer
Wetin i go do with all these all these naira men

Wetin i go do with all these all these dollars men
Wetin i go do with all these all these pounds men
All these all these money men
All these all these money men

That igbo boy back on the tracks
With eldee from atl
File don’t touch
Do these cocky f#cking b#tches hell

Got my dark shades on like wande coal
But this ain’t mo hits
Goretti company you loving how the boy spits
Im like rick ross everyday im hustling

Everything you dey see na my sweat man
Baba god don bless ill bliss man
Chicks h#rn# when i pull up in the pppp
See the cars wey boys dey control

Im like key key key key key key
In the front sit with my boy mgb
We’re living large
*******we run lagos like fashola

f#ck the city with money and the better life
The chick in the coop
Oops sorry that’s my wife
You can tell from my swagger boy

I don hammer
Make speeches like i’m barrack obama
Mama i just bought a crib in your name
Lisa if it wasn’t for you i wouldn’t be here so

Put the money in the bank if you want to vest
No they make me vex
Rap dangote i could change your fortunes men
Wetin i go do with all these all these naira men

Wetin i go do with all these all these dollars men
Wetin i go do with all these all these pounds men
All these all these money men
All these all these money men

Wetin i go do with all these all these naira men
Wetin i go do with all these all these dollars men
Wetin i go do with all these all these pounds men
All these all these money men

All these all these money men
I don hama
I don hama
I don hama

My name my suspect
That’s why i won put air condition for ikeja bus stop
Eldee baba thank you oh
I hear say you dey build another allen roundabout

For california
Ill bliss
Original igbo boy
Wey dey pay the salary of that other fake igbo boy

Na you pay for this track
Na so the thing finish
Geraout here (x6)
Wetin i go do with all this money

I go first build stadium for oluse
You go no say fear dey
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Illbliss Lyrics – Currency Boys

Illbliss

Currency Boys