Defense Lyrics – OLATBOUI

Defense Lyrics by OLATBOUI

Intro
Hmmm…
Heyyii
I repent o, i repent o

You don break down my defense oh
My defense o
Dahun
Verse 1

You don scatter my heart
You dey give me chest burn
f#cking with my head
Say na headshot

I’m so drunk in love
I need to detoxxx
I see it with my eyes
Say wetin i feel for u na true love

You scatter my formation
And i no fit do sub
And for my eyes girl, you no fit do wrong
Chorus

So see what you done to me, i hope you like am like am
Na wetin you do to me, i dey try find out find out
The love wey you give to me, i no fit fight am fight am
The love wey you show to me, i no fit hide am hide am

She tell me say she dey like am
Wetin i dey do to her, she no fit find out
The love wey i dey give am, she no fit fight am
The love wey i dey show her, she no fit hide am

Bridge
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o i repent o
You don break down my defense oh

My defense o my defense o
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o i repent o
You don break down my defense oh

My defense o my defense o
Verse 2
Girl your body hottie like stove
Chocolate girl sweet like parago

I dunno how you do it
But keep on doing
That thing you dey do to me
Ahhh

She dey ride me like danfo oh
As i dey chop her thing like a mango o
I dunno how i’m feeling
But i love how i’m feeling

Anytime i dey with yaaa
Chorus
So see what you done to me, i hope you like am (like am)
Na wetin you do to me, i dey try find out (find out)

The love wey you give to me, i no fit fight am (fight am)
The love wey you show to me, i no fit hide am hide am
She tell me say she dey like am
Wetin i dey do to her, she no fit find out

The love wey i dey give am, she no fit fight am
The love wey i dey show her, she no fit hide am
Bridge
Girl you make a bad man to repent oh

I repent o i repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o
Girl you make a bad man to repent oh

I repent o i repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o
Outro

As she dey baptize me with lo lo love
Go make badman repent o
As shower me with lo lo love
Go breakdown my defense o

As she dey baptize me with lo lo love
As shower me with lo lo love lo lo love o
Some lo lo love
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

OLATBOUI Lyrics – Defense

OLATBOUI

Defense