Dey Alright Lyrics – HOD

Dey Alright Lyrics by HOD

We go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
Las Las ama wa okay.. Oloun

We go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
Las Las ama wa okay.. Oloun

Won la wa black black black sheep
Team G for nothing
When owu dey blow us punches
We dey retaliate, you were dodging

You’re full of excuses
When you go blow be like music
For my ear lori titi
Gbogbo wa lafe blow; kosi matches

Malo je kan ma tan e mehn
Talent nikan o le she mehn
Iru owo tafe fi blow mehn
Ta ba ni ka dajo, kole pe mеhn

See me I believе in the hard work
But malo go, moti wise up
Won o nife ja e tan wipe brain work
Lole se, you are sleeping_ wake up

We go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
Las Las ama wa okay.. Oloun

We go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
Las Las ama wa okay.. Oloun

Mosi n meye bo lapo
Owo ninu purse bi akapo
Life bin dey sweet like niko
Omu iya dun; no be jago

Welcome to d hustle
Mariwo lo yi ri, na preamble
For your mind everyday he dey bubble
You no know say na jungle

Buh e no get as he dey be pass
Wey lion go come dey chop grass
You dey hear say Warri no dey carry last
Omo na state of mind, no be free pass

Ngbo, country wo loni Jollof
Somi agbon lon ro sinu Ciroc
Erstwhile knowledge dead body inu cemetery
Ju ti library lo

Nothing wey we bring come this world
Afowo ba file_ One touch
You nor dey listen when they’re telling u to calm down
But now oti wo one chance

We go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
Las Las ama wa okay.. Oloun

We go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
Las Las ama wa okay.. Oloun
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

HOD Lyrics – Dey Alright

HOD

Dey Alright