E Be She Lyrics – Ofego

E Be She Lyrics by Ofego

O to the F to the E to the G to the O
I like her
Just the way she be
I like her

Just the way she be
Leave her for me
No be you dey follow me date her
Leave her for me

No be me and you dey pet her
I just dey wonder
Why people dey ponder
For we matter

Dem go talk and tire
Ehen
I like her
Just the way she be

E be she
Wey be the one for me
I like her
Just the way she be

E be she
Wey be the one for me
You wan quench our fire
E be you be liar

Free her for me
No be me and you dey love her
Free her for me
You no fit make us over

I just dey wonder
Why people dey ponder
For we matter
Dem go talk and tire

Ehen
I like her
Just the way she be
E be she

Wey be the one for me
O to the F to the E to the G to the O
I like her
Just the way she be

E be she
Wey be the one for me
I like her
Just the way she be

E be she
Wey be the one for me
E be she
E be she wey be the one for me
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Ofego Lyrics – E Be She

Ofego

E Be She