End SARS Lyrics – Boy V

End SARS Lyrics by Boy V

I say just the other day
I dey for my dey
I dey with fally sketch
And two other babes

Them tell me make I wait
Them ask me for my phone
I give them my iPhone
Them say make I enter bus

Officer wetin I do?
Naso I chop slap
Them pack me inside bus
Along with other boys

Them take us to the station
Them say make we off cloth
Omo na the life we dey live
I say make una end Sars o

Make una еnd Sars o
We no want reforming
We no wan hеar story
I say make una end Sars o

Make una end Sars o
Our people are dying
Our mothers are crying
I say make una end Sars o

Make una end Sars o
Our people are dying
Our people are crying
I say make una end Sars

End Sars, End Sars, End Sars o
Our people are dying
Our people are crying
End Sars, End Swat

Arrrgh
Werey wan disguise
Werey wan dey disguise
End Sars, End Swat, End am
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Boy V Lyrics – End SARS

Boy V

End SARS