For You Lyrics – Solidstar

For You Lyrics by Solidstar

Oh lord, ehh
Girl you know I no fit die for you
But I fit do anything for you
I go borne all my family because of you

Them never know wetin love dey do
You know how it feels to love somebody
And the person wants you back
You know how it feels to need somebody

And the person needs you back
Shawty so cool and she dey glitter
Fresh out of box ajebutter
Hm, she gat the things that I like

Shout out to her mother
Shawty call me anytime she see my video
She say am sexy I don miss her oreo
She can’t do without me and my body o

So I place no one above my girl e oo
She so natural, no filter
Me I wan die there oo
I don see so many girls no no

I can’t deny her ooo
Girl you know I no fit die for you
But I fit do anything for you
I go borne all my family because of you

Them never know wetin love dey do
You know how it feels to love somebody
And the person wants you back
You know how it feels to need somebody

And the person needs you back
Girl your bum bum curve round about
Other girls come take a bow
Na you dem dey talk about

Shubidubidi dadide
Shawty call me anytime she see my video
She say am sexy I don miss her oreo
She can’t do without me and my body o

So I place no one above my girl e oo
She so natural, no filter
Me I wan die there oo
I don see so many girls no no

I can’t deny her ooo
Girl you know I no fit die for you
But I fit do anything for you
I go borne all my family because of you

Them never know wetin love dey do
You know how it feels to love somebody
And the person wants you back
You know how it feels to need somebody

And the person needs you back
Girl you know I no fit die for you
But I fit do anything for you
I go borne all my family because of you

Them never know wetin love dey do
You know how it feels to love somebody
And the person wants you back
You know how it feels to need somebody

And the person needs you back
Hold it, so natural, so natural
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Solidstar Lyrics – For You

Solidstar

For You