FOR YOUR LOVE Lyrics – SOMMIEBEANIE

FOR YOUR LOVE Lyrics by SOMMIEBEANIE

Intro
n#gg# dey here
Ehh hehh hehh
Eh ahh ahh ahh

Chorus
For your love o i go play like say me i be pikin
For your love o go tell them say my head no correct
For your love o

Make you tell them say, tell them say
For your love o
Oya tell them say
Eeh na na naaa

For your love o i go play like say me i be pikin
For your love o go tell them say my head no correct
For your love o
Go tell them say, tell them say

For your love o
Go tеll them say, tell them say еh
Verse 1
Feeling her swag feeling her swag feeling her swag

The girl she fine the girl she set and she’s beautiful too
Give it to me full time o
Baby shebi you know say i want you
Anything you want baby me go give you

Baby abeg no play with this love o
Sweetie o your sweet love o got me dancing girl
Your sweetie love o got me singing
Everyday oo

Everytime eeh
Ehe heh eheh hehhh hehh
Ahh hahhh
Chorus

For your love o i go play like say me i be pikin
For your love o go tell them say my head no correct
For your love o
Make you tell them say, tell them say

For your love o
Oya tell them say
Eeh na na naaa
For your love o i go play like say me i be pikin

For your love o go tell them say my head no correct
For your love o
Go tell them say, tell them say
For your love o

Go tell them say, tell them say eh
Interlude
Your love na egwu like palmi
Your love dey shaq like palmi

Your love na egwu like palmi
Your love dey shaq like palmi
Your love na egwu like palmi
Your love dey shaq like palmi

Your love na egwu like palmi
Your love dey shaq like palmi
Verse 2
Sisi i go craze for your matter

The way you dey move your body
She give it to me she no dey delay
I take am cause i no dey play
Girl you dey sweet like fanta

And your love dey make me ginger
Baby na craze i dey craze o
Baby abeg no leave me o
Sisi ooo

I swear to god o
I swear to god o girl
You got me drinking daily thinking about you
Girl for your love i go play like pikin

I go do anything wey go make you happy
Girl for your love i go play like pikin i go do anything wey go make you happy
Pre chorus
Your love na egwu like palmi

Your love dey shaq like palmi
Your love na egwu like palmi
Your love dey shaq like palmi
Your love na egwu like palmi

Your love dey shaq like palmi
Your love na egwu like palmi
Your love dey shaq like palmi
Outro

I swear to god o me i be pikin for your love o
Go tell them say my head no correct correct
Easy o
Eh e don finish ?
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

SOMMIEBEANIE Lyrics – FOR YOUR LOVE

SOMMIEBEANIE

FOR YOUR LOVE