GBOJU Lyrics – Yemmy Smith

GBOJU Lyrics by Yemmy Smith

VERSE 1
Won fe ma mu simi lori/dem talk say i too dey
Frown/won fe gbe mi mora o/dem wan run me
Out of town/i no dey go,i no dey bail town/i

Just dey start,i no dey make mouth/why dem dey
Try run their mouth/Abi na wetin my guy,i no fit
Shout
HOOK

Why you dey look me like ‘ki lo n wa nbi’/why
You dey look me like I no soji/shay na your people
Come gbe mi wabi/why you dey look me like JJC/
All I want to do is live my life,no stress/why’re

You trying to give me a fight/i just try to live my
Life/mind my own business/but some haters want
To give me a fight
CHORUS

And all my people say-Gboju/and all my ladies say
-Gboju/and all my people say-Gboju/and all my
Ladies say-gboju
VERSE 2

Awon familete ki n tuto o/won fe try late confuse
Mi/dem dey smile everytime dem dey see me/but
Na envy when I turn my back/ wetin concern
Agbero with overload/ i don para,i don switch to

Ghost mode/dem dey try,dem dey vex but dem
No fit see me/and they wonder why oluwa just dey
Bless me
HOOK

Why you dey look me like ‘ki lo n wa bi’/why you
Dey look me like I no soji/shay na your people
Come gbe mi wabi/why you dey look me like JJC/
All I want to do is live my life no stress,why’re you

Trying to give me a fight/i just try to live my Life
Mind my own business/but some haters want to
Give me a fight
CHORUS

And all my people say-gboju,and all my ladies say-
Gboju/and all my people say-gboju/and all my
Ladies say-gboju
BRIDGE

Ogun Orun a so kale o/so kale o/seni keni to ba
Ni a o ni debe o/ni Debe o (2ce)
CHORUS
And all my people say-gboju/and all my ladies

Say-gboju
Till fades…
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Yemmy Smith Lyrics – GBOJU

Yemmy Smith

GBOJU