Good Or Bad Lyrics – Timaya

Good Or Bad Lyrics by Timaya

Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh) (everybody everybody say ye)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)

Owey (owey)
Eh, eh, eh, eh
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)

Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
Everybody say

If you like you good, eh
If you like you bad, eh
Anything wey you do for this life
My broda na for your head, ohh

This one na true story, oh
Anyhow whey we dey quest dey go
Na so di pеople dem ah mental o
If you gеt money you no get

Na so some people go dey vex say
If you talk you no talk dem go say you to talk
Make you just dey jolly dey go
Dem mama, dem papa

Make you hear me well well eh
Who God has blessed, (chai)
No man can curse
Owey (owey)

Eh, eh, eh, eh
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!

Owey (owey)
Eh, eh
Chai (chineke me)
Bad belle people don dey wonder

Ah ma brother man l dey strike like thunder say
Na be obeyi papa one of Bayelsa
Ay everybody don begin dey wonder
Na me be di paya paya

Like an R. Kelly paya paya
Eh everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
Say na me be di paya paya

Paya, paya
Paya, paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa di people dem dey want to dey paya paya (chai)

Owey (owey)
Eh, eh, eh, eh
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)

Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
Eh, oh oh oh (oh oh oh)

Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
People, people, people

Oh oh oh, oh oh oh (people people people dey eh eh)
Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (ye ye)

E get as you go do dem, do dem
Some people dey sit down for corner dey criticize you dey, pompay
Na so fire go dey burn dem
All dem baga** wey dey plan make l fall

You go see meh dey go up higher (chai)
Anyhow wey you be make you know say baba God dey for your side, eh
Make una hear am, eh
J. Martins l don come again ey

Owey (owey)
Eh, eh, (uru dele) eh, eh
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)

Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
(Uru dele)

Eh, eh
Owey (owey)
Eh, eh, eh, eh
(Uru dele)

Owey, (uru dele)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Chai!
Na me be di paya paya

Like an R. Kelly paya paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
Na me be di paya paya

Like an R. Kelly paya paya
Eh everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Timaya Lyrics – Good Or Bad

Timaya

Good Or Bad