Hey Mama Lyrics – Rudeboy

Hey Mama Lyrics by Rudeboy

Na me be the Django, girl I wanna take you away (take you away )
My girl e don dey hard oh, me gwan smash it again (again again)
I dunno if u ever know na ur body wey dey do me dum dum (dum dum) (eh )
And in case you wanna collabo I go show you wetin do me don cause

Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
Gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Chorus :

Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing
Hook :
Ka anyi jebenu (let’s go) ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )

Verse 2 :
How can I be your only rambo na only me go be commando
The money brekete for bank oh ur body mede mede bad oh
Eh! girl me I go shoot if any man come around and when e turn around I go load another round

Me I go physically, tell me wah agwan I be Rudy badder man wey go chase dem outta town (eh aii )
Girl you too fine no be joke (eh aii ) and I fit kpai if u go (eh aii)
You no go tease man make u go
U no go leave man no be so

Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
Gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Chorus :

Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing
Hook :
Ka anyi jebenu (let’s go) ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )

Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
Gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Bridge :

I been dey psych oh, now I don dey mad oh ( girl I dey mad oh)
Na me I dey pity pass oh na me dem dey cheat pass oh
I been dey psych oh oh now I don dey mad eh
See u no go tease man make u go u no go leave man make u go u no go leave man no be so

Verse hook :
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
Gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2
Chorus :

Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing
Outro
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Rudeboy Lyrics – Hey Mama

Rudeboy

Hey Mama