High On Life Lyrics – Czah The Dream

High On Life Lyrics by Czah The Dream

Ooh ooh
Yeah yeah yeah
Dream
Moti shayo(moti shayo)

Moti shayo(moti shayo)
So many things wey dey happen
Monte carlo
Jeka jaiye o

Jeka jaiye pelu alaye o
So many things dey sup
Money wey dem talk say make we use chop we use am sub
Toripe afe cashout gan

Oh I’m high on life
What’s your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man

Me I’m high on life
Tell me what’s your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man

First we thank God
Cause еverything we overcomе it was serious
They didn’t help us but we had our reason so we focused
So what’s your P now I no dey form boss but you know I be O.G

I started out with nothing and I turned nothing straight up into something
Girl call my phone tryna get the pipe(right pipe)
But I’m on the road tryna get it right(right right)
And when you get the cheese keep it with the mice(with the mice)

One of the goals is to get mommy a house
I be boss I be actor you fit call me klaus
I used to take denver to go to mars
I get bigger dreams na why I skip class

Focus on your goals remember your past
Moti shayo(moti shayo)
Moti shayo(moti shayo)
So many things wey dey happen

Monte carlo
Jeka jaiye o
Jeka jaiye pelu alaye o
So many things dey sup

Money wey dem talk say make we use chop we use am sub
Toripe afe cashout gan
Oh I’m high on life
What’s your palava

When you no be olopa
Why you come dey question man
Oh I’m high on life
What’s your palava

When you no be olopa
Why you come dey question man
Me I no fit wait make you blow o
Hmm

Cause I know say if you blow lasan
Na wahala o
Industry don scatter
Shine on bro

Drop more hits
Aje
Drop more hits
More blessings to you bro

One love
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Czah The Dream Lyrics – High On Life

Czah The Dream

High On Life