Higher Lyrics – Superwozzy

Higher Lyrics by Superwozzy

Yorubadboi
Ayaa yaa yaa yaa yaa yaa
Fine boy shmurda yea eh yeah ey ey ey ey yea
Fine boy shmurda oyea oyea oyea

Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma gba bode
Tin ba shishe ki ri aje shey ra aje shey
Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey

Higher higher
Oluwa lift me higher higher
Dem want make i falling nevеr never
Dem say thе boy dey hot fire fire

Higher higher higher higher
Dem say make i rest i no tire tire
Shebi na my song e dey scatter scatter
From lagos down to gwagalada gwagalada

Oluwa give me your blessings make dem fit share reach me
As you dey share for them make dem share reach me
Bad belle people wan dey envy me based on say i be king for my territory
When i gather with my n#gg#rs say na molly we dey pop

This life omo na race and am heading to the top
As i dey press i dey pray i dey see the sleep
I no t settle for less why you still dey sleep
Na me know wetin i dey reason day and night

And if e no be money matter make you fade aside
You no fit run my race cos i dey pray for grace
And me and my ruba we dey go higher higher
For this life me i no fit settle for less

Me i no fit settle for less
I dey grind i dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread
Me no wan dey beg for the bread

For this life me i no want settle for less
Me i no want settle for less
I dey grind i dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread

Me no wan dey beg for the bread
Higher higher
Oluwa lift me higher higher
Dem want make i falling never never

Dem say the boy dey hot fire fire
Higher higher higher higher
Dem say make i rest i no tire tire
Shebi na my song e dey scatter scatter

From lagos down to gwagalada gwagalada
Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Superwozzy Lyrics – Higher

Superwozzy

Higher