Holy Ground Lyrics – Fvhad

Holy Ground Lyrics by Fvhad

Dem dey come for your Nike and chains
n#gg#s wey dey para, wey no know your face
Na the money sure pass, no go f#ck
No go sleep on a compass

Dem dey come for your Nike and chains
n#gg#s wey dey para, wey no know your face
You think you know the game, bro e long, e long like die
Some n#gg#s no get joy

Canadian loud dey give me joy
She dey see me for her dreams
The girlie think I be Superman
She say come go fight

I say, o boy, I dey my housе
Some n#gg#s no get joy
Canadian loud dey givе me joy
Dem dey come for your Nike and chains

n#gg#s wey dey para, wey no know your face
Na the money sure pass, no go f#ck
No go sleep on a compass
Dem dey come for your Nike and chains

n#gg#s wey dey para, wey no know your face
You think you know the game, bro e long, e long like die
Dem dey come for your Nike and chains
n#gg#s wey dey para, wey no know your face

You think you know the game, bro e long, e long like die
See, my sweater cold I no be your Uber man
Drop your skirt
Make we go skrt skrt

I come and, I raise issues
You pay me dues
You pay me juice
Shawty bad, she dey like my cruise

She go lap by 2, make I pump my booze
Fahad with the tune
This the culture, this the rule
I come and, I raise issues

You pay me dues
You pay me juice
Shawty bad, she dey like my cruise
She go lap by 2, make I pump my booze
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Fvhad Lyrics – Holy Ground

Fvhad

Holy Ground