Hookah Lyrics – Danagog

Hookah Lyrics by Danagog

Remix
Pass me the hookah
Stonebwoy
Hookah

You know
Iskebelebe (uhn)
Ebebe
Danbaba, Danbaba

Money a dey
Wetin wan kill for Instagram
More shisha for Instagram
I see say she dey like hookah

But anytime e dey loud, e dey begin low
Simple English she begin holla
Na that time I go wan scatter
E go hard to move from my Caban

Early morning I go discharge am
Wo mi dada, wo mi dada
Dayanmo, emi gangan ni baba
Awon temi badder gan

Eleri lara won
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema likе hookah)

Hookah, hookah, hookah (if she dey make dеm go call am)
Anywhere we girl, naso we go go
In a aroma dem, come see we show
So we light up the place, me ah champagne ah flow, gaga ga

Pass me the hookah, kah, kah
Hold on, hold on
Anywhere we girl, naso we go go
In a aroma dem, come see we show

So we light up the place, me ah champagne na flow, gaga ga
Pass me the hookah, kah, kah
Sweetness wey I bring, cos na me be the sugar, gar, gar
Make dem, dem go gaga ga

Bring more girls with the hookah to the ponda, dada da
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)

Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am)
Bombom man, bombom man
Where the girl with the big baka
Go call am for one corner

If she dey make dem go call am
Sensima
Who’s got the keys to my beamer
Oya go and call Aisha

And all my girls wey love to smoke on that chicha
HKN, HKN (hookah)
Oya come to my room make I give you nice hookah
Pull up in a Porsche charlay pull up in a Range

E bami won mo to ba se kotun wa arrange
We be sipping on don perignon
All my guys call me don colignon
Baby would you get down for the money

All my guys dem dey kill for the money
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am

If she dey make dem go call am
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am

If she dey make dem go call am eh
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)

Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am)
Hookah
Mix Masta Garzy
O di di Kiddominant

If she dey make dem go call am
Iskelebe
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
Elebe

Danbaba, Danbaba
Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
Hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
Hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am)

Hookah
Suka Sounds
Damn, Fresh on the beat
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Danagog Lyrics – Hookah

Danagog

Hookah