Hustler’s Anthem Lyrics – Preshy Eiz

Hustler’s Anthem Lyrics by Preshy Eiz

Sireyah
Gbemi trabaye oluwa
Gbemi trabaye
Funmi ni blessings ti mi o le shalaye

Gbemi trabaye eh….
Everyday i dey pray
Oluwa abeg show me the way yea
Make you bless my day

No let my hustle be in vain yea
Everyday i dey pray, oluwa abeg bless my day yea
Na your hand i dey
Baba je ki korede yea

I no won be like my neighbor wey hustle yet e never make am
I no won be like papa obinna
Wey hustle yet him never make am
Baba na your hand i dey eh

Make you show me way eeh
Na your hand i dey eh
Oluwa bless me ooh
Oluwa bless me ye

Oluwa lift me ooh
Oluwa bless me ye
Make you favour me ooh ye
I dey do my best

I dey leave the rest
I dey do my best
Unto you lord i leave the rest
Oluwa bless my voice

As i dey sing make e no turn to noise
Make you bless my voice oh
As i dey sing make e no turn to noise eeh
I don’t mean to be greedy

I don’t mean to be stingy yea
But bless my pockets make me self bless my papa pockets yea
Bless my mama pockets
Baba give to the needy man

I won help my fellow man
Like a super man
Oluwa bless me ooh
Oluwa bless me ye

Oluwa lift me ooh
Oluwa bless me ye
Make you favour me ooh
Oluwa bless my voice ooh

As i dey sing make e no turn to noise ooh
I dey do my best ooh
Unto you lord i leave the rest oh
(woooo oh ohooooo)

Gbemi trabaye
Gbemi trabaye
Funmi ni blessings ti mi o le shalaye
Gbemi trabaye eh

Gbemi trabaye oluwa
Gbemi trabaye
Funmi ni blessings ti mi o le shalaye
Gbemi trabaye eh

It’s a spiritual something yee
(spiritual)
Sireyah
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Preshy Eiz Lyrics – Hustler’s Anthem

Preshy Eiz

Hustler’s Anthem