I Love Naija Lyrics – Korede Bello

I Love Naija Lyrics by Korede Bello

(Ooh)
I understand say naija is hot
But the fact is na we do am like that(do am like that)
Some people talk say naija no good

But they continue to complain and look
We get to fight (we get to fight)
And we will rise (and we will rise)
We go survive (we go survive)

And it will be alright (it will be alright)
Cause if we fight (if we fight)
We will rise (we will rise)
We go survive (we go survive)

I love naija
I love my country,I love naija
I no go run see,I no go cha
I love my country,I love naija

I no go run,cause I beliеve it will be bettеr
We no go dey suffer,so no run my brother
Nigeria go Better
Now common my sister,naija will be sweeter

We can make it together
Cause now and forever,naija is my
(Home,home,home,home,home,home,home)
Naija is my home

Is Nigeria djaka djaka and everybody dey cha
Tell me na who go make am better (I don’t know)
Dem say Yama Yama nobody once stay in rural
Except for me I shade your rawa

We get to fight (we get to fight)
And we will rise (we will rise)
We go survive (we go survive)
It will be alright (will be alright)

Cause if we fight (if we fight)
We will rise (we will rise)
We go survive(we go survive)
I love naija..(I love Nigeria)

I love my country,I love naija
I no go run see,I no go cha
I love my country,I love naija
I no go run,cause I believe it will be better

We no go dey suffer,so no run my brother
Nigeria go better,now common my sister
Naija will be sweeter,we can make it together
Cause now and forever,naija is my

(Home,home,home,home,home)
We can make it together,my sister no run
Nigeria will be greater,my brother no run
We can make it together,my sister no run

Nigeria will be sweater (oooh)
I love my country,I love naija (ooh)
I no go run see,I no go cha (ooh)
I love my country,I love naija (ooh)

I no go run,cause I believe it will be better
We no go dey suffer,so no run my brother
Nigeria go better,now common my sister
Naija will be sweater

We can make it together,cause now and fore ver,naija is my ( home,home,home)
Naija is still the best anyway

Double dice production


Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Korede Bello Lyrics – I Love Naija

Korede Bello

I Love Naija