I Tried Lyrics – King Promise

I Tried Lyrics by King Promise

Eh yeah Ooh yeah yeah yeah yeah
Killa beat you know say we back on the stage
Oooo yeah yeah
Bombili bom yeah yeah

Ooh nah nah nah eeh
Even God knows say I try
Onyankopɔn kra to m’asi ai
Everywhere everything tried of me

No fi believe say I dey write this
Ofonda I kra to mɔ esɔkɛ
Mini sa nena boni vain nɛkɛ
Injɛi cry koba femi nɛkɛ

Uwola I cry koba femi nɛkɛ yeah
And even though we dey fight over most things
Usually e be unnecessary things
I know they understand why wе dey do this

No hafi do this yeah
And evеn though we dey fight over most things yeah
Sometimes I hope say you miss me
Like I miss you, will always love you

And even God knows say me I try
I gave you everything well, He all knows I tried
Go ask your friends and know it
They go talk say I tried

If you like go ask Killbeatz
He go talk say I tried
Baby I tried
We became best friends from my mother

Even when I no dey you dey feel to halla
Now when I call self, you no feel to border
When I text you girl, you don’t even bother
Nti ɔdɔ na adani me atiitii yi?

Me frɛ wo koraa na akyi adwendwen
Ɔdɔ kai o na mene wo ayɛ bi
Obi nkai no na mene no ayɛ bi da
And even though we dey fight over most things

Usually e be unnecessary things
I know they understand why we dey do this
No hafi do this yeah
And even though we dey fight over most things yeah

Sometimes I hope say you miss me
Like I miss you, will always love you
And even God knows say me I try
I gave you everything well, He all knows I tried

Go ask your friends and know it
They go talk say I tried
If you like go ask Topbeat
He go talk say I tried

Baby I tried
The girl i want you
Uuuuhhhh oooooh
W’ama m’akoma m’akoma ehuru bɔ bumbumta

Ɛbumbumta ɛbumbumta ɛbumbumta eeh
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

King Promise Lyrics – I Tried

King Promise

I Tried