if to say Lyrics – timaya

if to say Lyrics by timaya

Everybody just hear am eh eh
Blaze it up, stand up
Everybody now, everybody now, everybody now
Well im a very, bad sharp n~gga

Chai
Well i say if to say i be wrestler
I for become a champion
If to say i be boxer chai

I for become mike tyson eh
What of if to say i be actor my brother
I for be john njama eh
Eh right now i be musician

Everybody say
Wey everybody don begin to dey wonder
Make una wait i go take una go higher
Mama and papa dem begin to dey wonder

Dem say i dey cause wahala
Make una wait, una never see me tire
If to say, if to say
If to, if to, if to say

If to say i be woman eh eh
I for become my mama eh
If to say i be governor chai
I for become dona duke eh

What of if to say i be president my brother
I for become mandela
Right now i be musician
If to say i footballer

I for become okocha he
If to say i be pastor chai
I for become ~~~~
What of if to say im a freedom fighter

For ~~ dokuwo eh
Oh right now im a musician
Everybody say im good at what i do my brother
Any competition i swear is a failure

N0body wey go fit be like me eh
I no go fit be like you eh
If too say im a militant eh
I for become ~~~~

Eh right now im a musician
If too say i be dj
I for become jimmy jatt eh
If to say i be producer

I for become k solo eh
What of if to say i comedian
I for become i go die eh
Oh that’s why ~~ i come

If to say i be nlc president
I for be adams osh0m~le eh
If to say i be thief eh
I for become money eh eh

What of is to say i get airline
I for become aero contractors
Oh right now, right now
If to say i get bank eh

I for get oceanic bank eh
If to say i be very bad sharp guy
I for become odembe eh
What of if to say im a hypotec n~gga

I for become 2face idibia
Oh right now im a musician
If to say i be marketer chai
I for become ~~ ventures eh

If to say i be banker
I for become my papa eh
What of if to say i be country my brother
I for become nigeria eh

Oh nigeria na my country my brother
Bayelsa na my state eh
If to say i be state eh
I for be like my bayelsa eh

If to say i be vice president
I for be goodluck jonathan eh
What of if to say i be presenter
I for become andre blaze oh

Oh but for radio my brother man i say
~~~~ you are too much eh chai
If to say i be speaker chai
I for be tonye ~~~ eh

If to say i get too much mouth
I for be kenny and d1 eh
Me i like it the way ~~~
Thats why me i love obama

Eh eh eh eh
If to say i humble he
I for be ~~~ eh
Me i for like to be like ~~~

~~~~~
I dey admire some people for this life
Papa fela na number one eh
Just because i be musician

If to say, jude osey
If to if to if to say eh (3x)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

timaya Lyrics – if to say

timaya

if to say