Inside Life Lyrics – Pablo Tyller

Inside Life Lyrics by Pablo Tyller

How e Dey be? E clear? Yeh!
Ty-llerrrr how e dey be? E clear?
Woh woh woooooh Ty-llerrrrr
Starface (how e dey be, e clear?)

I dey live my life ,live am jeje (jeje oh)
Things wey I Dey see dey make me fear fear (u go fear fear oh)
All of my clothes all of them tear tear (dem tear tear)
My Gucci na bend down sеlect(okirika) (x2)

I say,for inside Lagos
Man gats to hustle up and labour (up and labour)
For insidе Edo
No joy like say we dey for Eko (ekosodin)

For inside asaba (asaba)
Hustle no be beans no be akara (no be akara)
For inside Life oh
Ogbe ma de shey oh

Man no dey dull ,man must to work
Man way too talk,that man no get job
Man gats to hustle everyday just to chop(just to chop)
Man gats to hustle everynight make e drop(make e drop)

Man no dey dull (yeah) ,man must to work (must to work)
Man way too talk,that man no get job
Man gats to hustle everyday just to chop(just to chop)
Man gats to hustle everynight make e drop(yeah)

I stand on my lane, Oluwa Efichago my tears!
Igbo boy ,I blow fast ,it’s come be your pain ah!
Ife Anya na afuzi here on a daily base!
I mind my buiz ,I run my sh#ts on a peace way!

Obulo Taa Ka umu Nwa kwusili Men on high Way!!
But I focus,I run my sh#ts here on a high Rate!
Innocent ima Ife anyi na afu with the pirates!
Fake loves everywhere,even with the challenge!

Now I stand before my God now and I ask for grace!
With oil on my head see I can run my race!
Achakegom but onwero,see you can run your crazy!
Making hits with this beats , obulo child’s!

Nma Apia nye gi ore ,bunye gi beat without mic!
Starface, I will give you double six without dice!
Ikwetazie na ona eme , cause Oluwa gat my back, whaaaaat?
I say,for inside Lagos

Man gats to hustle up and labour (up and labour)
For inside Edo
No joy like say we dey for Eko (ekosodin)
For inside asaba (asaba)

Hustle no be beans no be akara (no be akara)
For inside Life oh
Ogbe ma de shey oh
You gotta lose your f#cking mind to make it here

Get high say some sh#t they can barely here
Long as they can bob they head to the beat then no body cares
You the goat as long as everybody cheers
& every kids in the streets just wanna make they parents proud

But no job the only option is to do fraud
& even that is not guaranteed
So they stain they hands with blood cuz They just cannot quit
The only way time they can sleep is when they confirming the slip

Because,Where I’m from
Oyo is the case nobody helping us
Everybody deh frawn nobody cares about your happiness
Govern by insane n#gg#rs

Earn from your labour just to spend em all in pain killers
If you can RELATE then u know this sh#t deep
No body cares till you 6fit deep
But still we move

I no fit lose
I got something to prove
Put my mama on the jet and my dad in a coup
Go get the check burst it down for the whole crew

(Man must to work
Man wey too talk
That man no get work
Man gats to hustle everyday just too chop

Just to chop ,yeeeh)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Pablo Tyller Lyrics – Inside Life

Pablo Tyller

Inside Life