KILLIN DEM REMIX Lyrics – Hyro boy

KILLIN DEM REMIX Lyrics by Hyro boy

Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja

Je o mo!
Gbe body e, (po)
Grr, gbese gbese, gbe soul e
Eh eh

Grr, gbese gbese
Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo, eh

Where the money, where the money? Nana nana, ahh ah
Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)

Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Je o mo!
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa

Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
Oga boss make I no be abeleja (ahh, ah)
Yenyen o, yenyen o
Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o

What’s on my wrist, on my neck? E be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahh ah
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Hyro boy Lyrics – KILLIN DEM REMIX

https://www.youtube.com/watch?v=3nGs8XDs7Cc

Hyro boy

KILLIN DEM REMIX