Lara Lyrics – Midey

Lara Lyrics by Midey

Phawel go easy
Oh girl sometimes I dey wonder say why me?
Why e be say na things I no want you dey get mind dey do me?
And nor be say fine girls dem no dey rush me

But e be you I dey consider oh, so I patient myself for you baby can’t you see (Ye)
But girl you break my heart o like play like play oh
You dey smile for face but your heart na hate you dey oh (Ahn)
You say, you no dey do again like play like play oh

And now pointing five fingers into my facе (Uuye)
Lara oh
Lara oh
Lara oh

Lara oh eheh
Lara oh
Why you dеy do like clara oh (Lara oh)
Clara wey dey make me Mara oh (Lara oh)

Oh my sexy Lara eheh
Shey why you leave na because of the raba oh
Just because I no fit afford you the gucci and Prada oh
And now you tell me say you don get another oh

Say the love we had before, say e no really really matter oh (Awwwn)
You wey tell say, say you love me (You say love me o)
You wey tell me say oh you no go ever leave me (Sheybi na wetin you tell me?)
You wey tell me say this love na till the evening oh ahh

But see wetin you do me now already in the morning oh (Awwwwn)
Girl you break my heart o like play like play oh
You dey smile for face but your heart na hate you dey oh (Ahn)
You say, you no dey do again like play like play oh (Uhuh)

And now pointing five fingers into my face (Uye)
Lara oh
Lara oh
Lara oh

Lara oh eheh
Lara oh
Why you dey do like clara oh (Lara oh)
Clara wey dey make me Mara oh (Lara oh)

Oh my sexy Lara eheh
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Midey Lyrics – Lara

Midey

Lara