LET THEM SAY Lyrics – Yemmy Smith

LET THEM SAY Lyrics by Yemmy Smith

CHORUS
Let them say (4ce)
VERSE 1
I remember when dem talk say i no go grow o/dem

Talk say i dey dull o/dem say i no soji/me I dey face
My God,i dey run to my church o/pray to my
Jehovah o/make He answer my prayer o
HOOK

My pastor say make I dey wait on the Lord/i dey try
I dey wait on the Lord/but the people just dey laugh
Me/dem say i no soji/my pastor say make I do fast
And prayer/i dey try I dey do fast and prayer/but

The people just dey laugh me/dеm say wey your God
O/but God reply me,Him say
CHORUS
Lеt them say(if dem yab you,curve you)/let them say

(my son I go bless you)/let them say(make you just dey
Serve God o)/let them say/dem fit talk say you don
Kololo/dem fit talk say you don jogodo/but my God
Is a good God o/He will always make you shine o/dem

Fit talk say you don kololo/dem fit talk say you don
Jogodo/but my God is a good God o/He will always
Make you shine o
VERSE 2

I remember when I talk/dem dey yinmu/dem Talk say
Na wash,dem dey binu/dem try to underate,dem no
Know say we be kings/dem try to bury us,dem no
Know say we be seeds o/me I just dey pray,i no dey

Look face/jejely on my lane I took my case/to Jehovah
God in the high place/oju lo pesi,Oluwa lo ni glory
HOOK
My pastor say make I wait on the lord/I dey try I dey

Wait on the Lord…
CHORUS
Let them say (if dem yab you,dem curve you)/let them
Say (my son I go bless you)… till fades…
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Yemmy Smith Lyrics – LET THEM SAY

Yemmy Smith

LET THEM SAY