Life Lyrics – YoungT Noni

Life Lyrics by YoungT Noni

Gprs Studio
Uwoo
Iyeeah
Ayaaaa ayaaah

Sayt
Iyee eh ehh
Ayiaa
For this life, sey man no suppose stress himself

But, i ghat so may p bothering my head
But, i know sey 1 day e go beta
I keep my hope’s high
I do my things right

And i wait for my time
For this life, sey man no suppose stress himself
But, i ghat so may p bothering my head
But, i know sey 1 day e go beta

I keep my hope’s high
I do my things right
And i wait for my time
Sey i hoped on my mom and my dad

I never knew that this life was so hard
I worked hard, and I pray and i fast
I enter Hk, e no pay
Wetin man go do, i try again

Ayiaaahh, ouwuooo, uwwuwwee
Sey its so painful
Sey man dey huzzle for street
But nothing to eat

Ayiaah
Sеy this life e no balance at all
Sеy this life e no balance at all
God, answer our prayers

We want to enjoy life
E no go bad, if we pull out together
E no go bad, if we pull out together
For this life, sey man no suppose stress himself

But, i ghat so may p bothering my head
But, i know sey 1 day e go beta
I keep my hope’s high
I do my things right

And i wait for my time
For this life, sey man no suppose stress himself
But, i ghat so may p bothering my head
But, i know sey 1 day e go beta

I keep my hope’s high
I do my things right
And i wait for my time
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

YoungT Noni Lyrics – Life

YoungT Noni

Life