Lifestyle Lyrics – Matrix Dviper

Lifestyle Lyrics by Matrix Dviper

(sewa)
(yeah yeah yeah) matrix
If you dey hate on me i no fit vex
Cuz i’m still making money and i’m still gonna flex

If you don’t like me bobo na your stress
Cuz i will keep on winning nevertheless
Everyone if i tell you say money no dey my mind
I swear to god you all know say na lie

Kosi anybody, (eh) kosi anybody
Wey fit live this life if you no get money
If you got money then it’s your money
If i get money i’ma spend money

I’ma throw it on your face and i’m not sorry
I’ma make it rain on your body
If i no get money money
My friеnds will just make fun of me

Dem go dеy look me like dundy
Like it’s a sin for somebody
When i dey hustle they all snub me
When i dey ball they wan call me

Oluwa shower your blessings on me
Cuz i wan buy motor for my mummy
Makin’ money in my sleep till i wake up in the morning
Straight in the whip, to the mall we go shopping

Yeah i be ballin’, night we go clubbin’
People wanna live this life that i’m choppin’
I need those bags and i need them right now
If you waste my time then you’re lookin’ for a fight now

Hungry for the cash yeah i wanna take a bite now
Spendin’ money how i like that is my lifestyle
This girl don dey feel me
Now she want to bill me

She dey blame her boyfriend
Do am if e easy
Now she wanna please me
Abeg please excuse me

And your boyfriend don dey hustle that is such a pity
Ain’t got time for chit chat, need to chase bags
Anytime i’m movin’ forward i never look back
Anytime you wish me bad, i’ma wish back

And i don’t care who you are, cuz i’m first class
This is my lifestyle yeah, i’m gonna rule on it
Grind on it, ball on it like no tommorow
I live my life like i want to

Spray money till it goes still
My lifestyle, my fortune, my success
They look me like i go steal
(the life – life – life style)

(the one that i’m livin’ right now)
(buying everything i like now)
(cannot take it when i die now)
Carry my matter for their head o

Making money everyday
I know i’m gonna rain like confetti
Other people see me, jelous me
Dripping hard in, gucci like hush puppy

(this is my lifestyle)
If i no get money money
My friends will just make fun of me
Dem go dey look me like dundy

Like it’s a sin for somebody
When i dey hustle they all snub me
When i dey ball they wan call me
Oluwa shower your blessings on me

Cuz i wan buy motor for my mummy
My lifestyle
(good day rg)
(viper)

(da original)
(sewa noni yeah)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Matrix Dviper Lyrics – Lifestyle

Matrix Dviper

Lifestyle