Like this Lyrics – Paypah

Like this Lyrics by Paypah

You say what
Ahh bebe
Are you gonna be my Bebe ?
Why you come dey do me one kind

Girl I no fit lie
Swear na your matter dey my mind
E dey make me wan dey fall for ground
Come close baby Jeka gum body

Anything you want I get the money
Wetin I dey find e dey your body o ha
My Bby e dey your body
Buh Why you con dey do like this

Abena fine and so romantic ,yo
Why you wan dey do like this
My Bby bad the way she hold my thing ,yo
Why you con dey do like this

Abena fine and so romantic ,yo
Why you wan dеy do like this
My Bby bad the way she hold my thing ,yo aww ah
Duty winе pon me

Attitude soursop
But she my honey
No shots
Bring bottles

But i got money
Ooh i
VVS
Dare mans try take from me

Sent bottles wit uh message
Stefon diggs
Juelz & breezy took her bac ,to tha crib
Make it look easy

Broke today
Ball tonight
She don’t fly spirit
Booked uh frontier flight

If she ratchet imma pass it
Dem island gal got tha fattest asses
Me no wan flex
Well dressed

Know i’m have’n
She wan sex just money
That’s attractive
If she ratchet imma pass it

Dem island gal got tha fattest asses
Me no wan flex
Well dressed
Know i’m have’n

She wan sex just money
That’s attractive
Why you come dey do me one kind
Girl I no fit lie

Swear na your matter dey my mind
E dey make me wan dey fall for ground
Come close baby Jeka gum body
Anything you want I get the money

Wetin I dey find e dey your body o ha
My Bby e dey your body
Buh Why you con dey do like this
Abena fine and so romantic ,yo

Why you wan dey do like this
My Bby bad the way she hold my thing ,yo
Why you con dey do like this
Abena fine and so romantic ,yo

Why you wan dey do like this
My Bby bad the way she hold my thing ,yo
If she ratchet imma pass it
Dem island gal got tha fattest asses

Me no wan flex
Well dressed
Know i’m have’n
She wan sex just money

That’s attractive
If she ratchet imma pass it
Dem island gal got tha fattest asses
Me no wan flex

Well dressed
Know i’m have’n
She wan sex just money
That’s attractive

Why you come dey do me one kind
Girl I no fit lie
Swear na your matter dey my mind
E dey make me wan dey fall for ground

Come close baby Jeka gum body
Anything you want I get the money
Wetin I dey find e dey your body o ha
My Bby e dey your body

Buh Why you con dey do like this
Abena fine and so romantic ,yo
Why you wan dey do like this
My Bby bad the way she hold my thing ,yo

Why you con dey do like this
Abena fine and so romantic ,yo
Why you wan dey do like this
My Bby bad the way she hold my thing ,yo
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Paypah Lyrics – Like this

Paypah

Like this