LIKE YOU Lyrics – Gee Baller

LIKE YOU Lyrics by Gee Baller

I been dreaming
Lot of times i hope you’d come my way
And I got a lot of things
Girl I would like to say

Ohema nor Dey form for me
She nor Dey form for me
My baby nor Dey dull for me
She nor Dey dull for me

Say I don seen many places
I done seen many faces
I done been to many places
Girl I don seen many faces

But no one fit be like you
No one ever be like you yeah yeah
I say no one be like you (Like you)
Dem nor fit to be like you noh noh yeah

Dem nor fit to be like you like you like you
I never met a woman like you like you like you (Never met)
Girl every time I wish I’m with you
Cos you got the vibe and you light up my mood

Like a Cinnabon
Her body sweeter than
And her she natural
Her p#ss# tighter than

Like a Ramadan
Shawty really faster than
And she badder than
Something wey fit kill a man

Woah woah woah
Something wey fit kill a man
Woah woah
She badder than

Something wey fit kill a man
I been dreaming
Lot of times i hope you’d come my way
And I got a lot of things

Girl I would like to say
Ohema nor Dey form for me
She nor Dey form for me
My baby nor Dey dull for me

She nor Dey dull for me
Dem nor fit to be like you like you like you
I never met a woman like you like you like you (Never met)
Girl every time I wish I’m with you

Cos you got the vibe and you light up my mood
I done seen many faces
I done been to many places
Girl I don seen many faces

But no one fit be like you
No one ever be like you yeah yeah
I say no one be like you (Like you)
Dem nor fit to be like you noh noh

But no now for be like you
No one ever be like you yeah yeah
I say no one be like you (Like you)
Dem nor fit to be like you noh noh
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Gee Baller Lyrics – LIKE YOU

Gee Baller

LIKE YOU