Lórílé Lyrics – T.Ollyvar

Lórílé Lyrics by T.Ollyvar

Sote u no be solidstar
U dey gahu like say u be superman
Choping anoda man pikin work
Bobo no be by force o

Feeling for her that’s not a crime
But the problem be say she’s not feeling back
Take it easy don’t fight her back
Everyone got their choice o

E no mean say she no gree for u
Make you ugly boy
Or she say
You no be her type

Well, that can be the point
All the same
That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o

Trust me e go work
Lorilе!
Bebenlo o
Lorile o yеh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Sote she don spoil your package
You won pour her acid run away

Untop wetin you wan spoil her face
Win with love not with violence
Nobody holy is not the point
The point be say she’s too young for that

Harassing children cos of sex
You go born your own one day
E no mean say she no gree for u
Make you ugly boy

Or she say
You no be her type
Well, that can be the point
All the same

That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work
Bebenlo

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

T.Ollyvar Lyrics – Lórílé

T.Ollyvar

Lórílé