Love & Loyalty Lyrics – Ben Kaater

Love & Loyalty Lyrics by Ben Kaater

I dey my own
Inside my zone
Smoking my KPO
Carry your Kayanmata

Comot from my road
Man a free from them hoes
I just want love
Like Romeo and Jul

Juliet
My eyes dey follow you
Let me honor you
Can I get some

Can I get some
Love and loyalty
Love and loyalty
Love and loyalty

Love and loyalty
Love and loyalty
Freedom
Love is freedom

Freedom
Love is freedom
And it’s contagious
You know me no fit shoot for love

You know me no fit kill for love
No ooh
I’m a perfect gentleman
I need no stress

Hey
Beauty and the beasts
Ooh black melanin
Butter my bread

Drop sugar in my tea
Tеstimonies
That you came
I don’t know

How you did it
I dey my own
Insidе my zone
Smoking my KPO

Carry your Kayanmata
Comot from my road
Man a free them hoes
I just want love

Like Romeo and Jul
Juliet
My eyes dey follow you
Let me honor you

Can I get some
Can I get some
Love and loyalty
Love and loyalty

Love and loyalty
Love and loyalty
Love and loyalty
Love and loyalty

Love and loyalty
Love and loyalty
Love and loyalty
Love and loyalty

I never see ooh
I never see ooh
I never see ooh ooh
Girl wey go dey here for me

Thought you my testimonies
But you let devil in
Gave you all mi love and trust
Sacrifices I don’t joke

No ooh
I fit to do
I fit to do
Anything for you

You already know
But me don’t think
You need my love
Cause you look

Cause you look
Like war to me
You wan take my soul
You too dey play me wayo

Your kind of love
Nai dey kill man slow
Love and loyalty
Love and loyalty

Love and loyalty
Love and loyalty
Loyalty loyalty me need
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Ben Kaater Lyrics – Love & Loyalty

Ben Kaater

Love & Loyalty