Make Way Lyrics – YUNG ROC

Make Way Lyrics by YUNG ROC

Make way
King don show
Unu maintain
Two fingers in the air

Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way

King don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game

Right nah nah
Every change
I came, i fought, i conquered
I did it like i got no other

Na me be spirit wey dey turn the water
When una see me be ready to japa
Yet i be peace maker
The beat killla, soothsayer

I’m the last mayor, imm a true playa
I no dey cause chaos, but i dey famous
Oluwa no go shamе us
I no dey do things with sentiments

I no fit say i bе gentleman
I dey work harder, to reap all the benjamin’s
All to make due with my settlements
Maybe i’m burning adrenaline

Maybe i no dey uncommon eh
Maybe i work hard all time in the season
To get to the rooftop finally
Me i dey focus

Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation
Make way

King don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game

Right nah nah
Every change
Make way
King don show

Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah

Every change
Two seconds everything don burst
E go be like say bet don cut
Everything i dey do on god!

I made my words my bond
I started my race from the start to the finish
I’m straight down to bidness, i no dey do gimmicks
I no dey deny am, all i do is win win

If e no be mulla, no put in it
Imma hustler ask about me
No doubt about the fact
How i’m cashing out

Bucks i’m stashing up
No i’m not backing down
See as i’m trapping all
Links connecting now

Now you see me now
No need to hate me now
Catch me if you can
Reach to hold my hand

I get the masterplan
Na be the genie man
Na be fire man
Shouting out to my fans

Me i dey focus
Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation

Make way
King don show
Unu maintain
Two fingers in the air

Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way

King don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game

Right nah nah
Every change
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

YUNG ROC Lyrics – Make Way

YUNG ROC

Make Way