Monaco Lyrics – Dremo

Monaco Lyrics by Dremo

Niphkeys
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo

Fela anikulapo
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo

Fela anikulapo
Of course i’m on my grind
Of course i’m on my grind
Na me dem dey find

But na money i dey find
Everyone asking me how do i get it popping?
I put in the work in the secret is simple
Man nobody blew over night

I gotta stay hungry i feel like a foodie
Cos boy i got bread on my mind
When i dey record i off all the light
I no dey my bed during the night

Cos owo laye mo so early mo mo
Omo i dey on my grind
Me i stay woke can’t crash
I stand before paper, na the money wey i dey after

I begin cash out , halogen kind shine
No dey compare me with a lantern
Omo normal life style i give your girl dubber-man style
But her uber don dey outside she dey come your side

Make you no kiss am sha , only if you wanna taste my child
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo

Fela anikulapo
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo

Fela anikulapo
Of course i’m on my grind
(yeah yeah yeah yeah yeah)
Ofcause i’m on my grind

(yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But na money i dey find

Yeah yeah yeah yeah yeah
Everyone asking me how do i get it popping?
Kuro n be, leave there
Me i dey, give them

Fi le be, tule
Me i still bin dey wonder how you dey see them
Cos me i no dey see them
Me i no dey feel them

Na ogun go kill them
Me i still dey hustle for my unborn children
Me i still dey
Me i still dey

Yes i’m the sh#t life no fit give me digbe
I put the work in i got dedication
All my little winnings call for celebration
Money slow to enter money quick to go

If money show i’m saving 20%
Of every single naira that i earn
Roll a blunt , light up , chandelier
Tables turn , bridges burn ,i’m aware

No regrets in my life i just live and learn
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo

Fela anikulapo
Won wa mi ni monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo

Fela anikulapo
Of course i’m on my grind
(yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course i’m on my grind

(yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But na money i dey find

Yeah yeah yeah yeah yeah
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Dremo Lyrics – Monaco

Dremo

Monaco