Nobody Holy Lyrics – Chuvano

Nobody Holy Lyrics by Chuvano

So many catapult dem fire
But in the end dem Dey inspire
Now I Dey kpolongo
My music be the jam oh

Gbobo any place wey dem enter
Oh Alubarika
I’m grateful for the times
Many people truly support me

Abeg no go stain my white
U know nothing about my life
Future present or past
Allow me to live my life

Orobo don dey beef lepa
E No be by force to slim or fat
Jejely live your life
Cos Nobody holy pass

Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy oh

Spiritual
Diamond from the gutter
Afro beast with the ginger
Pe my music don Dey enter

All over Africa, Mo le ginger oh gan
Tiny Boy with d flows
Anytime they see me
They wan book for the next show

Baba God don Dey bless
H Money Business dem gbadun the logo gan
Oluwa dariji me oh
I know me no perfect

Na U arrange me oh
Dem try to damage me oh
When Bad man gather
You isolate me oh

Abeg no go stain my white
U know nothing about my life
Future present or past
Allow me to live my life

Orobo don dey beef lepa
E No be by force to slim or fat
Jejely live your life
Cos Nobody holy pass

Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy
Nobody holy oh

I am a war
Musical indaboski
Afro BEAST
And Nobody can tame me

I pass corona
So Nobody get my vaccine
My flows are so positioned from above
You cannot chance me

Shey ofè race mi?
Ogbeni jeka losi tracks
I get freestyles
Wey gbedu pass your hottest tracks

Na cos of me wey your girlfriend no Dey sleep for house
She’s steady in my bed
Doing ahh ahh from steady knacks
Omo logo

TinyBoy of Africa
Dem don Dey dread oh
Since Campus days of short nicker
If I talk now

Dem say I don Dey run my mouth
But all around the boy
Dem a see
Alubarika
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Chuvano Lyrics – Nobody Holy

Chuvano

Nobody Holy