Obodo Lyrics – Mr. Raw

Obodo Lyrics by Mr. Raw

Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh

Obodo ekwelugo nu oh oh oh
We getting down oh
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh

Obodo ekwelugo oooooh
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh

We doing this oh
Now first of all make i introduce myself
Afam bu that’s n#gg# raw that n#gg# raw
I’m from umuesere amabor

Okokitem in abia state
Gezia nu nti now make we relate
Abum a n but owu n’asam
M’gucha rap’a ma unu egoro egwu’a

I go vex
Because ejego’m america gua egwu
Biko nu kupurunum aka una imagine
Ndi igbo kwenu

Ndi igbo kwenu
Igbo kwezuenu
Let me appear
With my bottle of beer

Because we had it up here because we had it up here
We done suffer pass king jaja of opobo
May god help this obodo
And our naira and kobo

I no be koko i just dey flow to make dough
Egbe belu ugo belu nke si ibe ya ebena should go
Some get company but them no fit dash beggar one penny
For ceremony na so dem go dey thro’way money

If life na something wey money fit buy
Inno talk am with ahmed say the rich go dey live
The poor go die
Before before we be giant of africa

We go create new states make we be like america
The new states come drive non indegenes commot
Infact the ones wey remain dey overwork like robot
To me all these things just dey as good as

Most of we leaders dey like judas
Ufodu ji austerity measures
Begin dey loot our treasure under pressure we say we under pressure
Who go fit live with one love and harmony without money

See as people just dey turn to povery property
Money no dey my pocket economy sill dey drop
Even self me wey dey rap never chop
Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo oooo

Make una fashi say we dey for hard times
My fellow country people this na my turn to shine
I sabi say a stitch in time saves nine
But the problem be say water done enter pipeline

Nineteen sixty k’anyi were independence
But still everything anya n’afu bu nonsense
O mu ko maka nitel kom ko maka nepa
When common man like me no fit buy newspaper

Otutu ihe n’eme na obodo anyi’a bu naija
In short we need person wey go be like prophet elijah
Cooluo down ngee you go get the jerk
Nigeria done wowo so tey e dey give me headache

Na so i enter market one day ka’m gote garri
One cup na twenty naira this thing wee n’agbam nghali
I carry vex buy one cup wey i go chop
As i dey go house police talk say make i stop

Hold it wey thing you carry
I tell them say na garri
Ha juam o ya ka’m ji n’ezuzughali n’agbaghali
I ask them but why all these harassment

Wetin i do to deserve this embarrassment
Me i be citizen and my name na n#gg# raw
Biko who una be
Abi na man-o-war

Soldier men
Mobile police or bakassi
Because e be like say una dey envy my versace
Make una leave me alone

Anam ewe iwe oku n’asu nsu
Nwe single bone
I begin halla based on say naija na my nation
I no sabi say my right no dey for constitution imagine

Na so them begin panel beat my face
If una see wetin them do me that day una go craze
Them carry machine gun knack me for head
One of them woze me slap anyam acha red

Wetin you do now
Them talk say i mis yarn
That day ndi’a kurum ihe tiker kuru pan
But as a big boy i no suppose cry

Because na mess up if say tears commot my eye
Na so i come bone like bone thugs n harmony
Them collect my shoes my wrist watch them seize my money
Them panel beat me finish i no talk

These kind things happen because i no dey stay for aso rock
Like play like play i for die that day
But to god be the glory say i still dey kampe
Kedu nke bu na amekwero nua mmiri togbo iko

Chineke nna biko naputa mu
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo oooo
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Mr. Raw Lyrics – Obodo

Mr. Raw

Obodo