Officially blind Lyrics – 2Baba

Officially blind Lyrics by 2Baba

Chineke meh
Chai, baby girl you dey enter my eye
You dey blind me like sun rays
And your love is overflowing, tellin’ me what more can i say?

So deeply, you the only one that gets me completely
24/7 girl i’m feeling you monday to sunday
Chai, like henny like loud, e dey make me dey high
I dey happy i dey proud

Girl i can never have it any other way
And that’s the reason why me i dey say
I’m officially blind
Girl your love for me is so crazy

I’m officially blind
The way your loving me is blinding me
I’m officially blind
Baby this is no democracy

I’m officially blind
Na only you wey i dey see
Na only you wey i dey look oh
Me i don’t really care wetin all these people dey talk for you matter

Me and you with a bullet proof vest, we no send anybody kpata, kpata
Love is blind, love is blind, but you open my eyes
Every time you smile
Chai, baby i will always be there

No go, go dey fear, i’ll cover you like canopy, see me over there
All them talk na fallacy, them talk e no dey follow me
And that’s the reason why me i dey say
I’m officially blind

Girl your love for me is so crazy
I’m officially blind
The way your loving me is blinding me
I’m officially blind

Baby this is no democracy
I’m officially blind
Na only you wey i dey see
Na only you wey i dey look oh

I say na correct eye i take waka this waka
But after i got you i blind kpata kpata
Oche dom no dom no oda dom doka
Anybody try you i go shoot the m#th*rf#ck*r

Ever blazing, you amazing
You a blessing, heaven sentin’
Complementing na your loving, be the main thing for my life
And that’s the reason why me i dey say

I’m officially blind
Girl your love for me is so crazy
I’m officially blind
The way your loving me is blinding me

I’m officially blind
Baby this is no democracy
I’m officially blind
Na only you wey i dey see

Na only you wey i dey look oh
I’m officially blind
Girl your love for me is so crazy
I’m officially blind

The way your loving me is blinding me
I’m officially blind
Baby this your love dey sweetin’ me
I’m officially blind

Na only you wey i dey see
Na only you wey i dey look oh
Spellz
Listen
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

2Baba Lyrics – Officially blind

2Baba

Officially blind