Ole Lyrics – Sound Sultan

Ole Lyrics by Sound Sultan

I am something like a bush meat
I am searching for the hunter
If I ever search for a hunter
If you, help me see the hunter

Help me shout say
Eba mi kigbe ole (barawo)
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe ole (barawo)

Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe ole
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe ole

Ole-ole-ole-ole-ole
See, one day bush meat go catch the hunter
See, one day bush meat go catch the hunter
See, one day the bush meat go catch the hunter

Catch the hunter
Catch the hunter
See them fly from the aeroplane (aeroplane)
On top the pain wey my people maintain (maintain)

I don taya to dey explain (explain)
Pikin wey never chop seff dey complain (complain)
Water, light, na yawa (yawa)
Everywhere just black, no power (no power)

Only the power na the one wey them get
Wey them use take oppress my people for the earth o
And what could be the answer?
What could it be that we don’t matter to them

Because they chop my money
Your money
Every other person money
Eba mi kigbe “ole”

Ole-ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe “ole”

Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole
See, one day bush meat go catch the hunter

See, one day bush meat go catch the hunter
One day the bush meat go catch the hunter
Catch the hunter
Catch the hunter o

Them-them na hin my people sabi (them-them)
Everything na padi-padi (them-them)
Na hin my people sabi (them-them)
Everybody must know somebody to blow o (them-them)

Them-them na hin my people sabi (them-them)
Everything na padi-padi (them-them)
Na hin my people sabi (them-them)
Everbody must know somebody to blow o (them-them)

So, shout “ole” let them papa know
Jagbe “ole” let them mother know
Jagbe “ole” let my people know
Jagbe “ole” cause them thief the do

Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole

Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole

See, one day bush meat go catch the hunter
See, one day bush meat go catch the hunter
One day the bush meat go catch the hunter
Catch the hunter

Catch the hunter
See, make I tell you my padi
You see this life, it is very funny
Some people hustle for the money

Some people their own na to dey Jolli
See, egbo oun ti mo so
If you never feel this pain, then koma soro o
If you never see me before, I will tell you it is a lie because it is every way that you look am

What you see, it is what I saw
That why I table all this matter on the flow
So, if I tell you say ebami ki gbe “ole”
Even theif go dey follow shout “ole”

Who be the thief, who be the catcher?
Who be the bush meat and who be the hunter?
Who go say hin no dey pass from the matter
Who go con the say for this place na hin be the master?

If you ti-fi-ti-fi today
Tomorrow you go fit to thief no more
I say, if you ti-fi-ti-fi today
Tomorrow you go fit to thief no more

I say, if you ti-fi-ti-fi today
Tomorrow you go fit to thief no more (ebami kigbe ole)
If you ti-fi-ti-fi today
Tomorrow you go fit to thief no more

Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole

Eba mi kigbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole
Ebami jagbe “ole”
Ole-ole-ole-ole-ole

See, one day bush meat go catch the hunter
See, one day bush meat go catch the hunter
One day the bush meat go catch the hunter
Catch the hunter

Catch the hunter
Barawo
Ehhh, we go catch am
Sultan

Ehn, no be small thing o
See as you dey tell me so
Na so the bush meat go take confuse the hunter inside the bush
They con begin catch themselves
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Sound Sultan Lyrics – Ole

Sound Sultan

Ole