Only One Lyrics – Kendy

Only One Lyrics by Kendy

Give me space give ten yard cos i wan craze
Cos this kind gbedu no dey look face
E just dey scatter my rhythm and base eh ehn
I for like shout, but if i shout now i go turn tout

And if i turn tout i go draw crowd
But i no wan see anybody near my
Baby baby
You”re the only one wey drive me crazy yeah

Anytime i talk so na true
For you for you
Girl i fit to quit every hunting
Spend the rest of my life with you

Girl only you be my wife and concubine (wife and concubine)
Girl with you any other skirt thing i can’t combine (mmankwekwa)
Girl i swear if anybody cross thе line
I go do am chuku chuku like sey i bе porcupine

Inna the air inna the sea
Many birds and fishes my eyes dey see
But my heart no dey kokpodikpokpo for dem
My brain no dey kakadikaka for dem

I remember mama told me
Boy you better pray to have a good wife
Cos only then you gotta have a good life
If una no born six una go born five

Sailing north from the south, east to the west
I’ve been looking searching for the best
Looking for a treasure inna the chest
Special kind of woman wey go give my heart a rest

Then i found you
You came into my life and you make it brand new
Girl no doubt you’re only my boo
You dey give me love you give me times two

Give me your heart make i keep
Pour me your love make i drink up
Girl e be you i dey miss
Anytime we no dey link up

As long as we just dey carry on
I promise not to do you wrong
Baby you”re the only one for me
Cos only you be my wife and concubine

Girl with you any other skirt thing i can’t combine
Girl i swear if anybody cross the line
I go do am chuku chuku like sey i be porcupine
Inna the air inna the sea

Many birds and fishes my eyes dey see
But my heart no dey kokpodikpokpo for dem
My brain no dey kakadikaka for dem
Only one
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Kendy Lyrics – Only One

Kendy

Only One