Otilo Lyrics – Poco Lee

Otilo Lyrics by Poco Lee

Ladies and gentlemen, gentlemen gentlemen, izz gone! (yo x)
Otilo
E don go
Oya sope otilo

No traces
Sheeesh
Otilo
Dey don dey carry me they go where i no know

Otilo
Dey don dey carry me they go where i no know
Otilo
Dey don dey carry me they go where i no know

Hmm
〈verse 1: hotkid〉
I can feel this vibration right in my head
E wan injure me (escala gba gba, gbo)

Never believe when they say they gat you, won paro ni
〈pre-chorus: hotkid〉
Hmm, ‘causе i go high i go party till the night, omo where my hеnnessy oo
We in the club all my people don dey (suuuuuu)

You can feel the energy oh
Ahn, oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo

Izz gone
Ahn, oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo

Ahn, ahn
〈verse 2: hotkid〉
They beef me i no talk
They get squad i get god

They wan test run me i no fall
They don set trap i no fall
Wonti mo mi le every city
Mo fun won leg over, mo yi won 360

Awon lo cele, awa ni celebrity
Phone on dnd, my n#gg# i dey busy
〈pre-chorus: hotkid〉
Hmm, ’cause i go high i go party till the night, omo where my hennessy oo (omo where my hennessy oh, oh, oh)

We in the club all my people don dey (suuuuuu)
You can feel the energy oh
Ahn, oya sope otilo
See wahala oh, see wahala oh

E don go
See wahala oh, see wahala oh
Oya sope otilo
It’s f#cking gone you can’t find it, sushh!

Oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Ahn, oya sope otilo

Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen
E don go
Iz gone
Oya sope otilo

Ahn, oya sope otilo
No traces
E don go
Seeeshhh

Oya sope otilo
Dey don dey carry me dey go where i no know
Otilo
Dey don dey carry me dey go where i no know

Otilo
Dey don dey carry me dey go where i no know
Otilo
Izz going

Izz gone
Otilo you can’t find it
It’s gone like a thief in the night, no traces
Yo x

Let’s go
Otilo
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Poco Lee Lyrics – Otilo

Poco Lee

Otilo