Our love Lyrics – Nuel

Our love Lyrics by Nuel

For our love am dazy
For our love am crazy
For our love i gat u this rose
For our love am dazy

For our love am crazy
For our love i gat u this ring
Je ki n fun ó ni standing oh my baby
Je ki n fun ó ni standing oh my baby

Je ki n fun ó ni standing oh my lady oh nana
Je ki n fun ó ni riding oh my lady
Je ki n fun ó ni riding oh my lady
Je ki n fun ó ni riding oh my lady oh nana

Oh my god wait dis babe make sense
I ready to come kneel down for your two parents
But e no go go well if you don’t say yes
You can take your time babe i get e patience

I no know wetin you do me wey dey high me like this
You don’t look like your dad is your mom chinese?
Gimme sweet sweet love babe i want to own it
This na clear cappings i no be n#gg# wey dey talk sh#t

I no dey show muscle unless i don dey love you
Everything we go settle wen we don be couple
I no dey concentrate oo since d day i met you
I be tight player but ur love make me humble

Shey you come dey raise shoulder it’s a pity
I don see plenty fine girls but none is as pretty
I want your heart and body it’s not that i’m greedy
Rub me make e sweet me i no mind if you bill me

Why don’t you hold me, hold me, hold me
Come close and kiss me, kiss me, kiss me
Oh don’t you leave me, leave me, leave me tonight
Your loving lifts me up when am down

Your touches turns me on i want more
Can’t get sick cause of this our love oh princess
You dey talk like say your voice contain charm
Anytime you speak my body dey become calm

Dating you initially was not the game plan
I don fall in love with you i swear your body bam
I want to spend my whole life with only one babe
I fit die for your matter na you i wante

Bannies dey wey dey find me cus i be hot cake
You dey whine me no know why you come dey hesitate
(repeat hook and chorus)
Aiit, legacy
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Nuel Lyrics – Our love

Nuel

Our love