P.T.N.D Lyrics – Mooseylion

P.T.N.D Lyrics by Mooseylion

Naija ti yíwa Lorí
Omo iyamí I’m far from normal
Omo iyamí You’re far from normal
Omo iyamí I’m far from normal

Matter of fact we are abnormal
Hey
Yo tell my people we need some magnum pi to checkout our minds and shii
You know what I’m saying

Skrrt tru
Been on the wave
No be today
I don Dey see

Things wey make
Man misbehave
We Misbehave
But we go Dey reason

Say we Dey Behave
How can you just Dey shout
Because I ask question
How can you just Dey vex

For no reason
Danfo near your motto don turn you to a psycho
Gentleman for office but na thug you be for road
Na why e sure me say

If I enter Yankee
Dem go reason me
Abnormal being
E sure say

If I enter Uk
Dem go reason Me
Abnormal being
Cause of the way

I take Dey do
Cause of the way
I fit Dey do
I fit start to cry

For no reason
Because of my
P.T.N.D
Post Traumatic

Naija Disorder
Post Traumatic
Naija Disorder
Post Traumatic

Naija Disorder
PTND
PTND
PTND

PTND
PTND
PTND
PTND

PTND
PTND
PTND
Wetin you Dey suffer From

Tell em na PTND
She enter Uk today
B4 her symptoms start to show
First was when she call utility to off her light

Because she no wan hear say light no Dey when she wan sleep
Me ma don loss for hear
When them born me I be Dey hear
But this days e be like na generator go deaf my hear

I think it’s normal to suffer,when it should never be
My brother Dey outside and he telling me many things
Say their light is good
And their road is good

The internet subscription for there too is also good
E tell me another thing say na human being dey there
The only difference is their mental state of mind out there
Na why e sure me say

If I enter Yankee
Dem go reason me
Abnormal being
E sure say

If I enter Uk
Dem go reason Me
Abnormal being
Cause of the way

I take Dey do
Cause of the way
I fit Dey do
I fit off my light

For no reason
Because of my
P.T.N.D
PTND

PTND
PTND
PTND
PTND

PTND
PTND
PTND
Post Traumatic

Naija Disorder
Post Traumatic
Naija Disorder
Post Traumatic

Naija Disorder
PTND
PTND
PTND

Greatest people of Nigeria
All of una na werey
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Mooseylion Lyrics – P.T.N.D

Mooseylion

P.T.N.D