Pempe Lyrics – Seyi Shay

Pempe Lyrics by Seyi Shay

Pempe, Pempe
You yarn me say you want a serious something, pempe
We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
I’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempe

And The Alarm must sound if you touch my private property, pempe
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,

Ogbeni no go dere
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,

Ogbeni no go dere
I hear the sh#t dem be talking about me
Trolling me, han han very clouty,
Follow you talk, tell dem say you done knack me o oooh no

You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti
Eh eh eh eh eh

Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dey

Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dey

(Yemi Alade)
No go there
Im saying ma lo be
Sister no go there

Not playing ma lo gbe
Season after season
Trending for no reason
Just they chop my chicken

I no get time for beefing
Na na na
Nothing but my matter wey him
Carry for him head

Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing
Is a big boy nothing
Don’t touch me Ogbeni

Don’t try it
I be pempe o o o
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,

Pempe oo,
Ogbeni no go dey
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Seyi Shay Lyrics – Pempe

Seyi Shay

Pempe